Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Feel it how it is

She say she love (She love)

I said I don't (I don't)

She needs all of me

Damn (Damn)

She say she love (She say she)

(Huh huh huuuh)

I said I don't

(Heeehey heeeey)

She needs all of me

Damn (Damn)


Yeah (Huh)

OHjuju Calabar oo

OHjuju Calabar oo

Wetin you dey do me

Oya meepe kam bata o

OHjuju Calabar oo

OHjuju Calabar oo

Your love so sweet

You dey use kayamata oo


Shey you dey feel am so (Feel am so)

Some say you use juju enter my love so (Love so)

Ezinwaanyi di uko

No be by gentle (Yeah)

I don't fuck what they are telling me about you

Wey waaa

Feel am so

Hear me so


So you said you're not gon love me (Yeah you said you)

Let's see how you gon do it (Let's see how you gon do it)

That's she was just saying

(Ye she was saying that)

While I was just dey sleep

So you said you're not gon love me(Yeah you said you)

Let's see how you gon do it

(let's see how you gon do it)

That's she was just saying

(ye she was saying that)

While I was just dey sleep


She say she love (she love)

I said I don't (I don't)

She needs all of me

Damn (damn)

She say she love

(Huh huh huuuh)

I said I don't

(Heeehey heeeey)

She needs all of me

Damn (damn)


BRI

Zy

Oh bae why you come dey injure me

Shey na you wey talk say you love me

How you go come dey use love dey torture me

Chai na that yo food wey you use lure me (me)

Ohh ah fuck

I know I knew

But I was dey H when I came

But oh wait

Na once I come

You can't catch me it's impossicant


So you said you're not gon love me

Let's see how you gon do it

That's she was just saying

While I was just dey sleep

(Hmm)

OHjuju Calabar ooo

OHjuju Calabar ooo

Wetin you dey do me

Oya meepe kam bata oo

OHjuju Calabar ooo

OHjuju Calabar ooo

Your love so sweet

You dey use kayamata oo

(Yeah)


She say she love (she love)

I said I don't (I don't)

She needs all of me

Damn (damn)

She say she love

(Huh huh huuuh)

I said I don't

(Heeehey heeeey)

She needs all of me

Damn (damn)


(Mmhhm)

This girl cause me mumbling hmmm

What's this she done me (awn awn)

Down in my sleep don't know what am thinking about

Surely she making mermaid move

Oh pls God come rescue me

What I've found my self into

Me can't explain it

Chasing me chasing me (awn awn)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status