LOKE LOKE Lyrics
- Genre:Blues
- Year of Release:2022
Lyrics
LOKE LOKE - Bwoy camouflage
...
Beats.....
Uh yeah eh eh
Orin dowo orin dolaaaa
Camouflag gongan
Pawon with the Vibez yeahh!!
When I wake up in the morning,
I pray for daily bread
and I pray for more money,
Ajeh nla ni mo toro,
Take care of my mummy,
Wetin Dey stop nonsense?
Nah only money!!
Nah only money !!!
Eh,hustle very hard,grinding for the bag,
Doing everything for the mullar
Party every night,future is bright,
Nah only money make me ginger,
OMO oro mhi,
Fi fire gbowo mhi,
No Dey use style bobo me
All this ladies collobi
Mama tell me say
LOKE LOKE ni momama lo(x8)
Grinding everyday,zero holiday
Came from the trenches for the mullar
Singing everyday,
Monday to Sunday
Just for the fame and for the big bag
OMO oro mhi
Fi’energy gbowo mhi
Mama’s blessings follow me
Haters wanna hate on me
Imma supernova
OMO OPÉ gbera no cap ah ah
Tete bamishe no time
Came from the trenches,
Omoh no lie ah ah
Brudah no wish me bad oo
Sapa Dey make man sad oo
I bi naija commando
For here nah me dey command oo(2ce)
Ye ye ye eh eh(ye ye ye)
Motide eh eh (motide eh)
Orin de eh (Orin de)
Camou de,camou de
Mama tell me say
LOKE LOKE ni momama lo(x8)
LOKE LOKE ni momama lo oo
(Mama tell me say
LOKE LOKE ni momama lo)
Camouflage gongan
Beat killer lomo
Vibez!!!!