![Tension](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/02/ec34efefff864fe291d985f0e400ffa1_464_464.jpg)
Tension Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Banger
Charger charger yeah yeah
Tension tension
Very big tension tension
Very big pressure pressure
Very big pressure pressure Chei
Tension tension
Very big tension tension ha
Na wetin man dey face na wetin man dey face oh
I dey hustle I dey hustle I dey do my thing nwantiti
I dey love I no dey hate me I go dey give them the loving thing
Me dey on check o my jiggers on deck o
Bad man give them the gisting thing
Me no dey worry o me no dey hurry
Fine fine kele giving us trouble
Iyee nana nana ewo oh with their big backa
Eledumare bless my matter oh make I dey get my raba
Iyee oh oh nana nana o chei with their big backa
Eledumare bless my matter make I dey get my raba iye oh
Tension tension
Very big tension tension
Very big pressure pressure
Very big pressure pressure Chei
Tension tension
Very big tension tension ha
Na wetin man dey face na wetin man dey face oh
If you no get money dem go use you play
Na why I dey find money where I dey ooo yeah
Na where you dey work na there you go dey chop oh
No let another man come tell you otherwise ye ye
Cos you go wait you go wait you go wait you go suffer
you go wait you go wait you go wait you go tire
Ewo oh nana nana ewo oh with their big backa
Eledumare bless my matter oh make I dey get my raba
Iyee oh oh nana nana o chei with their big backa
Eledumare bless my matter make I dey get my raba iye oh
Bless my matte oh