Superman Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
I no be superman oh
Superman oh (Superman oh)
Plenty places I chook my hand oh (I gas chook my hand oh)
Steady hustling run around oh
Just make sure I put food for mouth oh
Different strategies different plan oh
I put for business I put for farm oh
Yet wetin I see no understand oh
If no be God how I want dey stand oh
(God how I want dey stand oooh)
Superman o superman oh
You think say you be biggie man oh
Biggie man wey be crook and con oh
All the evil na God go judge oh
All your strategies all your plan oh
Stop my business disrupt my farm oh
Think say me no go understand oh
I just dey leave am for elshadai oh
Ooo alele
Everybody's trying to provide for family (ya ya ya)
Father looking for money keep on battling
Mother no sleep cause she dey find prosperity (prosperity)
Children oo wey suppose dey happily
See person pikin always looking shabbily
Me sef dey fear tell person daughter marry me
Can't you see that this is pure insanity
Dey, God go dey (you lie)
God go dey God go dey (you lie you lie)
Dey oooo Dey, God go dey (you lie)
(Dey dey dey dey)
God go dey dey o dey dey oh (Oluwa hear man prayer oh)
Dey, God go dey (you lie)
God go dey God go dey (Oluwa hear my prayer oh)
God go dey God go dey
I no be superman oh
Superman oh
Plenty places I put my hand oh
Steady hustling run around oh
Just make sure I put food for mouth oh
Different strategies different plan oh
I put for business I put for farm oh
Yet wetin I see no understand oh
If no be God how I want Dey stand oh
Superman o superman oh
You think say you be biggie man oooh
Wey be crook and con oh
All the evil na God go judge oh
All your strategies all your plan oh
Stop my business disrupt my farm oh
Think say me no go understand (understand, understand)
We no be superman oh
Superman oh
Plenty places we chook my hand oh
Steady hustling Run around oh
Just make sure we put food for mouth oh
Different strategies different plan oh
We put for business we put for farm oh
Yet wetin we see we no understand oh
If no be God how we want dey stand oh
Superman o superman oh
You think say you be biggie man oh
Biggie man wey be crook and con oh
All the evil na God go judge oh
All your strategies all your plan oh
Stop our business disrupt our farm oh
Think say we no go understand oh
Just dey leave am for Elshadai