![Make You Come See](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/08/d8e26daa14fd41568c78c1120c553387_464_464.jpg)
Make You Come See Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
One, two, three, come on
I like it
Make you come see wetin my God e do for me
Make you come see wetin my God e do for me
Make you come see wetin my God e do for me
Make you come see wetin my God e do for me
Take it, horns
I know my God is able Able
To put food on my table
E dey heal my body
When I no well for my body body
If I dey face many trouble
He go turn am around and bless me double
I get peace for my house o
Na so so igbadun my house o
He made a way where there
Seemed to be no way, I say
He made a way where there
Seemed to be no way
He love me pass my mama (mama)
He never let me suffer (suffer)
Every where wey I dey waka
I no dey see wahala (wahala)
I'm blessed in the city
Blessed in the field o
I'm blessed when I wake and
I'm Blessed when I sleep o
Everything I put my hand dey prosper
My God e fill my life with so so laughter
He made a way
Where there seemed to be no way
I say He made a way
Where there seemed to be no way
Make you come see wetin my God e do for me
Make you come see wetin my God e do for me e e e e e
Why I dey sing
Why I dey shout
Why I dey dansa
You dey wonder why I dey jump about
Why I dey sing
Why I dey shout
Why I dey dansa
You dey wonder why I dey jump about
I'm blessed in the morning
I'm walking in his light
Favour in the evening
I got peace in the night
I'm blessed in the morning
I'm walking in his light
Favour in the evening
I got peace in the night
I dey sleep well for night
I dey sleep well for night
Alright
I dey sing o
I dey praise o
Alleluia
I shout o
Na so so wonder wonder
Na em my God dey do
Miracle working father
E go do the same for you
Na so so wonder wonder
Na em my God dey do
Miracle working father
E go do the same for you